naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS icon

naijadiary - Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS

★★★★★
★★★★★
(4.31/5)

dhokla_4.3.3Free6 years ago

Download naijadiary - Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS APK latest version Free for Android

Version dhokla_4.3.3
Update
Size 10.69 MB (11,209,590 bytes)
Developer Hemant Meharchandani
Category Apps, Social
Package Name in.mohalla.naijadiary
OS 4.0.3 and up

naijadiary - Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS APPLICATION description

NaijaDiary na di Nigeria numba one ogbonge social app where you fit share and see jokes, love messages, wishes and good thoughts for Pidgin English. NaijaDiary dey easy and go help you make new friends, folo dem tok for any mata wey dey sele like songs and beta laf. For we country Nigeria with plenti diversity, na why you need dis app. Make you sama di download botton for NaijaDiary Android App to begin see wetin dey Naija.

Features of NaijaDiary:

* Im go allow you make new padi dem and find yur padi wey don tey with inbuilt tool to take search.
* Jokes, whatsapp status, memes, trolls with whatsapp laf tori borku inside.
* E get plenti videos from Nolllywood movies. Pesin wey dey use am go fit we country latest movie news and tori.
* Download beta quality pictures, wallpapers and background wey make sense.
* You go get makeup/beauty tip and tricks with fitness videos.
* Find dem love quotes wey recent, tip for beta dressing plus how you fit prepare for interviews.
* Religious and devotional songs
* You get good morning/good night wishes and other festive greetings
* Evritin wey you get here na for Naija Pidgin.
* Send Christian and Islamic greetings
↓ Read more
naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 1 naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 2 naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 3 naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 4 naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 5 naijadiary -  Pidgin Jokes, Wishes and Luv SMS screen 6