Wazobia TV icon

Wazobia TV

★★★★★
★★★★★
(4.33/5)

1.0.2Free8 years ago

Download Wazobia TV APK latest version Free for Android

Version 1.0.2
Update
Size 3.30 MB (3,463,039 bytes)
Developer World Entertainment Television Ltd Production
Category Apps, Entertainment
Package Name tv.we_tv.wazobia
OS 2.3.3 and up

Wazobia TV APPLICATION description

Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app - Gudu Morning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope, The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all these shows every day.

We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even business tori. So e go dey easy to get any informate wey you want.

The app dey allow una check time for shows and follow us for Facebook, Instagram, Twitter and YouTube.

Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet for free.

NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos dey work best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collect money for the internet data when you watch videos on top the app.
↓ Read more
Wazobia TV screen 1 Wazobia TV screen 2 Wazobia TV screen 3 Wazobia TV screen 4 Wazobia TV screen 5 Wazobia TV screen 6 Wazobia TV screen 7 Wazobia TV screen 8 Wazobia TV screen 9 Wazobia TV screen 10 Wazobia TV screen 11 Wazobia TV screen 12 Wazobia TV screen 13